2022 don enter

 As new year enter so, e go make beta sense make we dey run tins wit style wey make sense make di result wey we go get for beta pass last year own.



Pidgin-news bin go sabbatical.


But we don resume finally now.


No shaking my people.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.