BRT fit stop work from May 25.
Primero Transport Services Ltd, wey dey operate Bus Rapid Transit (BRT) fit stop work on May 25, as den get small waka waka problem, as confirm informant yarn on Friday.
All di wahala to take get di oga patapata for di company, Fola Tinubu make e for relate about wetin dey happen no work.
For May, 15, NAN yarn say BRT bus wey dey different junction dey go different areas no reach as e dey before as pipo wey dey wait for line long pass before.
Pipo wey dey use BRT don dey complain as BRT no reach since governent don allow pipo waka go out since May, 4.
Tinubu yarn for May 15 say, di way wey dem dey operate now wan bi like say dem jus dey do work wey no pay dem.
"To dey carry 20 pipo inside dat kain bus no go work as dem no dey see gain again so.
Tinubu yarn for May 15 say, di way wey dem dey operate now wan bi like say dem jus dey do work wey no pay dem.
"To dey carry 20 pipo inside dat kain bus no go work as dem no dey see gain again so.
Pipo wey we dey owe no gree leave us for neck, as e dey now, di mata no go work.
Na why we don less di number of bus wey dey town."
Lagos state government bin don yarn say make di bus wey bin dey carry 70 pipo dey carry 21 now.
Lagos state government bin don yarn say make di bus wey bin dey carry 70 pipo dey carry 21 now.

Comments
Post a Comment