WOMAN PARA FINISH FOR MINNA UNTO SAY HER BOYFRIEND NOR TELL HER SAY IM DON MARRY WIT THREE PIKIN


One woman for minna wey nor know say her boyfriend don marry don enta facebook dey threaten di man. She log in for di man facebook account con write RIP for di pishur of di man wey im name bi Chijioke and di pishur of im family too say dem don die.




For wetin she yarn, she say, "I go kill all im family pipo and im go frustrate di way i frustrate so". She say she don abort for Chijioke two times and she nor know say di guy get wife and children for anoda place.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.