Azubuike Ekwegbalu: Unknown men Dem don kill Gov. Obaino aid
Hon Azubuike Ekwegbalu wet bi Senior Special assist (SSA) to governor of Anambra state, Governor Willie Obiano for untop security mata don die. Na so Igbere TV hear am.
Na yesterday nite dem kill am.
According di gist wey reach IgbereTV hand, Some men wey dem neva know kill Ekwegbalu for inside commissioner's quarters for Awka.
Ekwegbalu bin come from Ogbunike for Oyi local government and im bi younger broda of do governor wife.
Di way wet di mata take happen still get as e dey wen we dey write dis gist.

Comments
Post a Comment