REAL MATAZ: ONE MAN FIND OUT SAY IM 3-YEAR OLD DAUGHTER NO BI IM OWN


One man do sometin wey person nor go quickly tink after e realize say im pikin na anoda man own.



Di man go do DNA test secretly (test wey dem dey use take know who pikin papa bi) and di result show say di 3-year old pikin nor bi im own.


Di man nor kukuma make noise, im jus do sometin else.

Di man pretend like say im buy am Valentine gift but inside di fine gift, im don put di result of di DNA test dia.

For inside di video, as di gift package reach di wife hand, she bin dey happy as she dey find di special gift inside di bag but at last, na ogbonge crying end di mata.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.