No b every word you fit use for twitter again o
Di official handle of Twitter Engineering don yarn matters did evening say, nor bi every word im users fit dey write until di app o.
Dem say, as den dey start di ministry wit some kain words we wan introduce am make una dey use new words.


What now cause their crises
ReplyDeleteIs amotekun fully legalise by federal government?
ReplyDelete