NCDC DON ADD 5 NEW LAB JOIN DIA MOLECULAR LABORATORY NETWORK




We dey happy to announce say we don add 5 new lab join our Molecular Laboratory Network:


�Edo Specialist Hospital, Benin
�ATBU Teaching Hospital, Bauchi
�Rivers Indorama Company Molecular Lab
�State Specialist Hospital, Amachara, Abia
�University of Abuja, Gwagwalada GX Lab h

As we dey tok now, we get 58 labs for 30 States to take test #COVID19 for Naija



TakeResponsibility 

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.