Indian Man wey wear gold mask of N1.5 million naira



49 years old Indian man from Pimpri-Chinchwad don popular as im picture wey im take wear gold mast scatter for internet.




One persin wey dey live for Indrayani Nagar for inside Pimpri-Chinchwad, Shankar Kurkhade don arrage gold mask wit RS 3 lakh. im yarn say, "I no do am to take popular. I like gold,but i nor sure if di mask go fit protect me from Covid-19. Nor bi by gold or cloth mask, but na by giving each oda space and to dey wash hand well go fit protect us from coronavirus.


Kurkhade, who don study reach Class VII, di idea come to am as im see video of man from Kolhapur wey wear silver mask.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.