DEM DON BURI ISA FUNTUA WEY BI BUHARI PADI FOR ABUJA TODAY


Ismaila Isa Funtua wey bi padi of President Muhamadu Buhari don enta fround today as okay.ng gist di mata.



Okay.ng yarn say na cardiac arrest kill Isa Funtua for Monday night.

Dem bury am for Gudu cemetery around 1:47pm as e bi for Islam.

Big men for Nigeria na dem full for di burial. Alhaji Mamman Daura sef join dem dey dia.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.