COUPLE WEY BIN DEY DATE FOR 13 YEARS GO FINALLY MARRY FOR AUGUST.


As di groom to bi yarn di mata, im and im babe don dey togeda for 13 years. Dis gist of dia love don full di whole internet.





Dis couple share dia pre-wedding photos as dem wan marry. Di groom yarn say true love still dey.




Se dia fine face for inside pishur.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.