Bobrisky say im don get belle wit baby bump see video


Nigerian man wey dey dress like woman, Okuneye Idris aka Bobrisky, for one video wey im release say im don pregnant for two weeks o.



Im share di video wia im dey dance wit belle. Na di video dey scatter social media now so.






Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.