BBNaija: Vee do small wresting wit Ka3na make she for take sleep beside Praise.


Yesterday night, small wrestling happen for Big Brother house as Vee and Ka3na dey struggle untop who wan sleep beside Praise for night. 



Ka3na bin dey wit Praise, dem sleep for same bed before she con stand up. As she stand up, Vee wey bin dey wait to enta di space jus grab di opportunity.
As e bi so, she con finally enta di space to sleep for Praise side for night as Ka3na comot for bed, as she sleep for dia, Ka3na con come back before dem start to dey struggle for di space.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.