Wetin una wan cal dis one




Na dis one oyinbo man dey call "sitting in the fence"

E mean say make person sit for 'in di fence'

U gerrit?

If you hear DAT kain tin, na so e take happen.



Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.