Services for church and mosque wan start for Lagos.





Di Governor of Lagos State, Babajide Sanwoolu don yarn say make Mosques re-open from 19th of june wey we dey so and make Churches re-open too for 21st of june

Im yarn di mata for inside di state house today.

But di condition bi say, pipo wey go enter no go pass 40% of di pipo wey di churches or mosques fit contain. Pikin wey never reach 15 years and old pipo dem from 65 years no go fit join di mata.

Nobody go shake hand, and make dem no share anytin wey bi like food (e.g holy communion) for dem services.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.