Obaseki don run go visit Wike for PH




Governor of Edo state, Godwin Obaseki don show for Port Harcourt.

Im go dia go visit Governor, Nyeso Wike to discuss some mattaz. We sabi say dis meetin connect wit how dem disqualify Obaseki to contest di election wey dey come so for Edo, under APC.



Obaseki since DAT time don signify jump enter PDP as e bi say na di next sure way bi dat to enter di race to bi Edo governor mata dis year so.


Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.