Niger state don dey disinfect prison

As we dey continue to make COVID-19 virus from our state, di Niger State Environment Protection Agency (NISEPA) don go flit (Disinfect) Bida Medium Correctional Facility. (prison)




Di exercise bin start yesterday to minna medium Correctional facility (prison) and di next place wey dem go enta na Kotangora















Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.