Kemi Olunloyo don tok some kain tins about late Ibidunni Ighodalo

Kemi Olunloyo wey bi investigate journalist, e mean say, she bi news person wey dey like to touch-light mata well well


She don tok say she no believe do gist say di woman jus die like dat o. Make police check di mata well bi like say di gist wey dey town no really straight.
















Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.