Former Oyo state Governor Sen. Abiola Ajimobi don die



We jus dey hear am dis evening say di former Oyo state governor, Senator Isiaka Abiola Ajimobi don die o.

Di former Governor wey den born for 1949, bi 70 years old.


Im die today wey bi 18th of June 2020. We bin dey hear am before say do former governor bin get corona virus and bi like say na wet in kill am bi dat. 


But wit all dis news wey dey e still bi like say e nor true yet as Ajimobi daughter wey marry Ganduje pikin don't tok say her papa neva die.

We dey pray make e bi true as di daughter tok

As di gist dey clear, we go dey update una.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.