FG don yarn say make Daycare and Primary school never open at all


Federal Government don yarn am say all di primary school for di whole Naija still dey closed. Make nobody try open dem.



Na di National Coordinator of di Presidential Ast Force on Covid-19, Sani Aliyu, yarn dis mata on Monday from inside Abuja.

"Make all daycare and primary school dey locked as dem dey so until government reason di mata well well" na so Im yarn di gist

“All daycares and primary schools to remain closed till further evaluation,” he said.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.