Enugu state don start to dey fix potholes and traffic light
Di governor still give instruction give Enugu state Rural Electrification Board (REB) made den sharparly begin dey repair all di traffic light wey dey di state make every tin dey work well.
Di two agencies dem son hear word and work son start for di mata.




Comments
Post a Comment