DJ cuppy don join Man U and Man U welcome am officially.
DJ cuppy wey bi one of di top DJs for Naija don switch from Arsenal go enta Man U
She do di switch yesterday unto as Ighalo score and as she switch enta di club, Man U sef no slack o, den welcome her enta well well.


Comments
Post a Comment