Boko Haram kill CJTF oga for Borno

Di oga wey dey in charge of operations. For di CJTF for inside Doboa Local Government Area for Borno State, Arramma (Malaminya) don die.



Im bin miss on Sunday afta Book Haram wahala tear enta Damboa as im bin dey escort some motor enter di town from Maiduguri.



Na dia dem for kill am. Dem also kill ten army men join for di Book haram attack so.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.