BBNaija go start for July. Check when e go bi

BBNaija season five wey una don dey wait for go soon finally start. Di show go start for July 19th so.



Na on top BBNaija original twitter dem nak dis gist so.

Unto di COVID-19 palava, di pipo wey dey arrange di show start to dey do online audition since May 29 dis year.
.
Di pipo wey dey audition bin send video of dem self for two minutes make dem use dia mouth yarn why dem wan enta BBNaija house for dis season.

Na from dis same BBNaija show, na im star like Miracle, Bisola, CeeCee, Tacha and Mercy from show.


Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.