Autopsy(Test) don show say Uwa na virgin before dem rape and kill am- Edo Attorney General.
Di Attorney-General of Edo state wey bi commissioner of Justice, Prof. Yinka omorogbe, for on Friday don yarn say Uwa wey bi 22 year old and student of University of Benin bi virgin wen dem kill am.
Omorogbe yarn am say for di protest wey Edo Women Development Initiatives for Nigeria Union of Journalists, Edo State Council.
Dem bin rape Uwa and still kill am inside church where she go read on May 27,2020 and pipo for all over Naija vex until di mata.
Omorogbe tok say di news say pastor give her belle nor make di family happy at all.
She too say "di mata shock us wen e happen. Na very terrible sometin. E nor give us joy at all.
She dey yarn di mata unto wetin dey social media say di suspect wey dem arrest untop di mata of Uwa confess say na Pastor of the church send am becos she pregnant for di Pastor
Omorogbe yarn am say for di protest wey Edo Women Development Initiatives for Nigeria Union of Journalists, Edo State Council.
Dem bin rape Uwa and still kill am inside church where she go read on May 27,2020 and pipo for all over Naija vex until di mata.
Omorogbe tok say di news say pastor give her belle nor make di family happy at all.
She too say "di mata shock us wen e happen. Na very terrible sometin. E nor give us joy at all.
"Even tho we nor fit really too now, but from di autopsy (test) wey den do for Uwa, e clear say she nor get belle at all. She bi virgin, so, how boyfriend and pregnancy take join? Only God know dat one sha.
Omoregbe, wey tok say rape fit end for our country if dem dey punish Pipo wey dey rape well.
" wetin we dey try to do na to stop rape for Edo state. I believe say rape go fit finish as di government of Mr. Godwin Obaseki dey on di mata say e must end.
"Na here we need to join bodi togeda. First of all, make we nor dey believe everytin wey we dey see for media".

Chairperson of Edo Women Development Initiatives, Mrs Roseline Okosun, describe am say as rape dey many so, e dey worry.
One woman wey dey Federation of International Women Lawyers, Stella Ojeme, tok say as pipo wey rape happen to dey too keep quiet fit bi why di tin dey many.

Comments
Post a Comment