Ajimobi Burial: pipo dey fight unto food - Pictures and video
IgbereTV capture moments wey crowd nor gree follow social distancing that is, to give each other space for di burial of di late Oyo state Governor, Abiola Ajimobi wey dem bury today.
Pipo jus dey push each oda untop food mata.
Pictures and videos dey ground.



Comments
Post a Comment