13 Imo Lawmakers dem don test positive on Covid-19 mata.

13 members of di IMO state house of assembly don test positive for Covid-19.



Yesterday, e happen say di taskforce committee on top Covid-19 announce shutdown of di state house of assembly complex unto Covid-19 issue.

Di committee still announce say di woman wey dem tink say get Covid-19, wey die as she dey born her twins, her result don comot now and e bi negative.



Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.