Speaker for Lagos state, Obasa don give I'm mistress N34m small media and CSO parley.
Saharareporters don yarn say di speaker of lagos state don nak I'm side babe N34m to organize media and CSO parley.
As dem don open eye of anoda corruption mata, misuse of office and public money, SaharaReporters don toughlight how speaker for Lagos, Musiliu Obasa, make oda honorable approve N34m for media and civil society organisations parley.
Di informants wey dey inside Lagos Assembly don yarn sahara reporters say Obasa give power to Im side babe to run di show.
Dem still tok say di mata no bi only say di guy use Im office anyhow, e also collect di arrangement power from house committee on media wey dey always organize dat kain event.
For di letter wey dem write give Clerk of di house, wey SaharaReporters collect, di parley dey always allow dey make news pipo and CSOs about wetin dem don do.
Di informants dem tok say di tins wey dey inside d breakdown of how dem spend di money no make sense at all.
SaharaReporters don dey expose how, Obasa and some of Im boys dey carry money wey dey for Lagos Assembly for dem personal pocket.
Di one wey new pass show us how di speaker, Deputy Speaker, Wasiu Eshilokun-Sanni, wit 17 members dem collect N80m as transport for program of 5days.
The latest revealed how the speaker, Deputy Speaker, Wasiu Eshilokun-Sanni, and 17 other members received N80m as estacode for a five-day event.

Anoda one show say did same Obasa, collect N258m take print invitation card for inauguration of di ninth assembly after two months don pass wey dem do am.

Comments
Post a Comment