Police arrest 11 pipo unto say den rape 12 years old pikin
Di Man wey dey speak for di command, SP Abdu Jinjiri
don confam say dem arrest dem tru tru
Jinjiri yarn say di suspects dem (dem no free tok dia names) don enta police hand on May 30, for inside Dutse Local government for Jigawa state.
E explain say dem arrest di suspects after dem hear complain say of of dem, wey bi 57 years old wey dey Ma'ai village enter Limawa market as dem see am say e dey try to scope di girl make e for fit go rape.

Jinjiri tok say as investigation dey roll, di girl mention 11 names, and na di names dem take arrest di pipo we dem arrest so.
Touch lighting of di mata still dey continue.

Comments
Post a Comment