Pikin wey say im bi Davido own don show again o




Any wey get Davido surname 'Adeleke' dey curse Davido as she tok say e abandon am.

She tok for one tweet for inside twitter say, God go fight for am and punish Davido unto say e abandon am.




Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.