Peter Okoye, Mr P don chuk mouth for di Cynthia Morgan gist wey dey ground so
Peter Okoye wey don change im name to Mr P, after P-square don separate don tok im mind for di mata wey dey ground so.
Na for twitter di guy pour am out make we for see as e bi.


Comments
Post a Comment