Ontop Cynthia Morgan matter: May D sef don yarn im own.





Dis gist of how Cynthia Morgan don lost everything including her stage name don berekete full social media as one lady follow am do live chat yesterday for Instagram..

Na on top dis mata make MayD response as one twitter user 'AURACOOL" speak im mind say persin Neva really progress from P-square dem side through music.

Anoda twitter user say May D bin greedy, May D set no gree o, E reply di guy back.


Di tweets dem dey below.









Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.