NOthing Like NYSC mobilization for now.
Di General Chairmo of National Youth Service Corps, Ibrahim Shuaibu, don yarn say dem no get any plan to mobilize students wey jus graduate as corona virus still dey town.
Shuaibu for interview wit Economic Confidential yarn say only Batch A, Stream 1, wey dem ask make dem comot for camp cos of Corona Virus go finish dia camp mata.
Im tok say Im no know when dem go start mobilization of corps members. Cos NYSC training dey like Army and Paramilitary training, even Nigerian Navy sef don suspend dem training for new cadets dem.
"Until Corona end, we go need to find other way to run di camp show so dat we go fit call our corpers back."
"Until Corona end, we go need to find other way to run di camp show so dat we go fit call our corpers back."

Comments
Post a Comment