Lagos state don release 87 Covid-19 patients today.


#COVID19 Update as di incident commander wet bi Governor @jidesanwoolu yarn for twitter.




My beta Lagos pipo.

I bring beta news from our isolation centres dem. Today, we don free 87 pipo wey don fully recover from #COVID 19 make dem enta town free as den like. Men bi 47 and women bi 40 and all of dem bi we Naija pipo.




Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.