KCEE DON BORN BOY




Kcce wey bi musician don show us di picture of im new pikin. Na di first picture of di boy since dem born am.

Dem born di pikin wey dem dey call King Kwemtochukwu on May 12. Na Im bi di third pikin wet im get wit I'm wife, Ijeoma.














Na Instagram di gist from.



Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.