Davido don stretch hand give Cynthia Morgan
Omo baba olowo, wey we know as Davido, don reach out to Cynthia Morgan dis afternoon thru im twitter page.
Davido tok say make Cynthia Morgan call am, say e get song wey dey ground now, im wan go sing im own part so.



Comments
Post a Comment