Cynthia Morgan nor resemble her again


We hear am say Cynthia Morgan get quarrel wit her record label (wey Jude Okoye, P-square senior broda own)

She lose her royalty, her stage name wey bi her real name, plus join here vevo account. She dey depressed so and she no even bi like di Cynthia Morgan wey we bin know dat year.










Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.