COVID-19:Americans nor wan gree again o







As we see am for @CNN dem handle for twitter, bi like say some people for one state wen dem dey call Pennsylvania son vex finish as hunger don finally land for dem domot and pipo dey die anyhow like fowl.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.