Covid-19: This music don dey loud o.
My pipo, abeg, I use una mama take beg una, make we all stay safe an quench dis corona wey dey try drag earth wit us.
The music don dey loud small small before e turn to season film for our eyes, make we quench am o.
#staysafe
#givespace
#socialdistancing
#washhandwellwell


Comments
Post a Comment