Covid-19: Naija pipo wey return from Dubai no gree government test dem




Di commissioner for health mata for Lagos State, Prof. Akin Abayomi and naija pipo wey government carry come from Dubai don put leg one same trouser as dem dey do 'I no go gree' action for di hotel wey government keep dem.

Dem dey vex say di commissioner tell news pipo say coro kill one of dem, but say di truth of dat mata na say di guy bin do surgery for Dubai before dem come and di mata don complicate and nobody gree attend to di guy unto say dem dey isolation, say na wetin kill am bi dat.

 Dem talk again say wen dem ask di commisoner why e tell news pipo anoda tin say make e answer dem make dem record wetin e go talk, Di commissioner no gree talk again. Na wetin make dem sef ve bi dat.


Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.