Buhari greet all di muslim dem as Ramadan finish.

Buhari yarn for im twitter handle @mbuhari say;


As we dey celebrate say Ramadan don finish so and we dey do Eid-el-Fitr, we still dey careful cos of wetin dey happen. Make we continue to dey reason on di beta tins wey of di season, make dem dey wit us even after di season don pass. I wish all of una Eid Mubarak.















Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.