BIg Brother Naija wan start 2020 audition




If u dey like persin wey like Big Brother Naija well well, na time to put your ear for ground bi dis o as dem don start di 2020 audition despite di Covid-19 wey dey town.

Dis year audition na online.

Na on top www.africamagic.tv/bigbrother you go fit register for di audition so o.

Updates go follow.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.