As e dey hot now




As matter dey sweet for my bodi so, I wan make una know say from did time so, una go dey enjoy beta tori for pidgin.

Make una bookmark dis address o, distribute am to your friends dem, your yard pipo, church, mosque, even your enemy dem.

This blog na all of us get am o.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.