Afenifere yarn say Buhari make Naija Headoffice of poverty




Di Yoruba group wey dem call Afenifere don yarn on Friday say, Muhamadu Buhari administration son turn Naija to head office of poverty since im don't dey presidio for five years now.

As dem dey try give di administration mark so, aay dem no try at all, Yinka Odumakin wey bi di National Publicity Secretary for dem say, even as no bi five years ago Naija problems start, APC adminstration do multiply am.

Im yarn say, di way di tin bi, e bi like say we still dey military rule and no bi democracy cos did government don rewind us go back and we no see any development mata.

Pipo no gain anytin for did five years so, as di guy yarn.

We no fit use propaganda run show to make country beta.

Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.