Access Bank don enter kasala, dem go sack 20,000 staff





Las las, Access bank don get liver to announce say, tins nor dey as e bi before for di bank o.

As di Managing Director, Herbert Wigwe don yarn, 75 percent of pipo wey dey work wit dem go go. D bank tok for dem website say dem get like 28,000 staff.

Wigwe bin tok for video wey reach everywhere say di bank don carry load wey pass am and e no go fit dey pay salary as e bi so.

First of all, dem go need to close many branches wey don happen already and e go affect pipo wey dey di branches dem.

Dem still dey polish di hurry hurry marriage between dem and Diamond bank as most diamond branches wey dem add join dia own go need to close.





Comments

Popular posts from this blog

WOMAN FOR ANAMBRA AND HER HOUSEBOY DON DIE UNTO SAY DEM BURN CHARCOAL TO WARM HER ROOM

BRT fit stop work from May 25.

Ogun state don add join di 'eased lockdown' for di state.